-->
JMC PERFUME COLLECTIONS SET TO SHUT DOWN ABA TRADE FAIR

JMC PERFUME COLLECTIONS SET TO SHUT DOWN ABA TRADE FAIR

_Jennifer don land! Fragrance don burst Aba again!

Abia People Kwenu!

Enyimba City Kwenu!

Umu Aba kwenu ooo!

Kwezuonu!!!





My correct people of Aba-Enyimba City, una good morning, good afternoon, good evening — any one wey meet you for where you dey!

Hope say everybody dey kampe?


I bring better tori wey go sweet your body like early morning Breeze for Brass!


My name na Jennifer, the CEO of JMC Perfume Collections, and I don waka come with gbamest Yuletide giveaway for all my fragrance lovers!


From November 28th to 30th, 2025, the whole road go lead to Dr. Ogbonnia Onu Polytechnic, near Brass Junction, because #AbaTradeFair go dey scatter ground — and JMC go dey STAND 38 dey deliver premium smell at 33% DISCOUNT!


Yes ooo!

33% off on EVERYTHING:

💎 Luxury Perfumes

💎 Body Sprays

💎 Roll-Ons

💎 Body Mists

💎 Fragrance Oils

…AND plenty other sweet-scent collections wey go make you turn heads this festive period.


No dull yourself this December!

Come pack your correct fragrance wey go boost your confidence, upgrade your presence, and make people ask:

“Abeg wetin you spray? E too sweet!”


Just find your way to STAND 38 — we dey ready to give everybody equal chance to smell like royalty this Yuletide.


Come early, buy better, smell heavenly!


#JMCPerfumes

#AbaTradeFair2025

#Stand38

#FragranceWeDeyTalk

#DrOgbonniaOnuPoly

#28thNov #29thNov #30Nov

0 Response to "JMC PERFUME COLLECTIONS SET TO SHUT DOWN ABA TRADE FAIR"

Post a Comment

Good day!! Welcome To InfoNews live Chat
Tell me what's happening in your neighborhood.;
I'm here to support you and share your news ...
Click me to reply...